Kswag – Don Jazzy LYRICS
This song was written and performed by Chukwunweike Onyekachi Sunday aka Kswag , with some lyrical adjustment by Salami Sulaimon aka Gonaij.
Intro :
and the winner is DON JAZZY,……..
Don Jazzy speaks “i want to thank you all for this award and all the producer in this category”
Verse 1 :
Omo lope ti gbera,
Gbogbo igba we dey cast and bind, so so fasting and prayer
Ikorodu sha ni ile
Mama must to chop oh, papa don comot for house
He don go find daily bread oh
Oluwa Jowo oh
I no want to work in vain X2
Na beg i dey beg
Make i dey chop my life
Make them no cross my lane
As this song e don blow
Now you dey come my show
I gats let the world know say
Sebi na my time to blow
Sebi na my time to blow na na …………. x2
Oh na na na
CHORUS
E be like say them wan jazz me
Na person born Don Jazzy
Me sef i want to faaji, faaji like Don Jazzy oh
Oh na na na
HOOK (X2)
Don baba j na na na
them wan jazz me
Don baba j na na na
Them no go fit to jazz me
Kswag – Don Jazzy LYRICS
VERSE 2
Emi na ma Lo’wo
Emi na ma Ko ile
Emi na ma So rire,
I no go work in vein
Back to back i go dey give them oh
This one e be their new anthem oh oh
The blessing dey rush, i go dey come in porshe
Nneka go dey call me crush
Oh na na na.
As this song e don blow
Now you dey come my show
I gats let the world know say
Sebi na my time to blow
Sebi na my time to blow na na …………. x2
Oh na na na
REPEAT CHORUS
E be like say them wan jazz me
Na person born Don Jazzy
Me sef i want to faaji, faaji like Don Jazzy oh
Oh na na na
REPEAT HOOK
Don baba j na na na
them wan jazz me
Don baba j na na na
Them no go fit to jazz me
OUTRO
avenue17
at
Yes, I with you definitely agree